Bella Shmurda and Victony Lyrics

‘No Other,’ the 12th track on Bella Shmurda‘s new album, features Victony. Read the full lyrics to the song below and sing along.

Hypertension Album Lyrics

RELATED: Read ‘Addicted’ Lyrics by Bella Shmurda

Bella Shmurda & Victony – No Other Lyrics

Chorus: Bella Shmurda
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother (ayayaya)
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother just mother

Post-Chorus: Bella Shmurda
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)

Verse: Victony
Wetin you want? Shey na silver or gold
You never see millions unfold o
I no be small boy, I no be watagiri
I no dey wear slippers dunlop
Even mia khalifa I unfollow
If I look another one Apollo
Abeg make you release am
Mama yo oo mama yo oo

Bridge: Bella Shmurda
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny
Likkle tsunami, forget about mummy, I can be your daddy and I can be your nanny

Chorus: Bella Shmurda
I only want you, no other no other girl say no other
No other girl just my mother (ayayaya)
I only want you, no othеr no other girl say no other
No other girl just my mothеr just mother

Outro: Bella Shmurda
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Shebi na the love I dey see for your eyes
I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side
I want to dey your side
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)
Oya ripim pom pom ripim pom pom baby
Oya odi dan dan odi dan dan baby (ayayaa)
Oya rapa npan pa you can fit to rapa npan pa (ayayaa)

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook