Falz and Sir Dauda Lyrics

Read the official lyrics to ‘How Far,’ a 2014-released song by Falz, featuring Sir Dauda. How Far is the eight track on Falz’s debut album, WAZUP GUY: THE ALBUM.

WAZUP GUY: THE ALBUM COVER

Falz & Sir Dauda – How Far Lyrics

Someone told me long ago say life go better
Still we dey under the weather
So someone tell me how far
This is 1960 we Don dey wake even now self we still dey the matter.
How far
I beg tell me how far

Wild life we here just be somehow
Why some people no fit get food when dey want
Chow
Yet some people fill am jets for their compound
Why that money no fit come around
So when I need me sofa let me have some on
Ground
Why children no fit go school Why are they on sound
Why they no fit full fill their dreams like they feel like to
And this rate of poverty lochi hiatu (How far)
Them say oil dey wo kia lodjor
Otali sey dem wise pass Solomon
Them miss manage everything ok ed a wu mu
Giant of Africa Oshewalugu
Poor man they hustle he dey fine work

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Song ‘How Far’ Lyrics by Falz Feat. Sir Dauda. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.