Uche B, Camidoh, Yung D3mz and DJ Isoe Lyrics

Read the complete lyrics to ‘Coca Cola’ by Uche B featuring Camidoh, Yung D3mz and DJ Isoe.

Uche B, Camidoh, Yung D3mz & DJ Isoe – Coca Cola Lyrics

As you hear the beat, know sey we bout to lockup the system (System)
Everytime I dey give dem (Jejeli)
Drinks in abundance
Girl dem whine to the instrumental yeah, yeah
So tell me what’s the issue with you baby?

Tell me wetin money can’t do
Couple thousand in my pants in a bundle
Pretty girly wanna sit on top mi bamboo
Oh baby no do like say you dey fear, fear, fear

Why you dey so far away, I want you near, near, near
This your skin tight, It dey make eye tear, tear, tear
The way you whine body make me say woah

Oh I’m
So high
Got a pretty baddie on me

Me I really wan poke her
Poke her
Cos she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back, oh baby

Baby, oh baby
Baby
Oh my fera
Oh my feranmi
Baby sumɔ

Baby sumɔ mi
You dey ginger
You dey ginger me
And I know you like the things wey dey on my teeth

Sha mi nogbo
Sha mi nogbo
Baby come twa mi lolo
Want to water you with all the racks and kobo
Ɔdɔyewu just fa ma me
Oh fa ma me

This your body wey fit kill person
You go make I spend all my money
Ah girl sɛ wo nim
No be ordinary things wey I fit do

Oh I’m
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her

‘Cause she got a body so nice
Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back
Go baby (Baby)
Baby (Baby)
Oh baby
Baby

Me se ɔdɔ tell me anything you want from me
Body of a queen, like Beyoncé
Show me your finger, make I put a ring on it
Lo Lo Lo

I go love you till heaven
Come check it
Swipe up me card and purchase
Anything you want you know say badman fit get it
Me I no fit spend my money on another person

But I like you
My My
Only you a fit for my life
So I’ll be riding for you till I die
So baby hop in my ride
Baby shut down the town with your

Oh I’m
So high
Got a pretty baddie on me
Me I really wan poke her
Poke her
Cause she got a body so nice

Her body like Coca Cola
Girl mi love when you throw it back
Oh baby
Baby
Oh baby
Baby

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

This is the end of Coca Cola Lyrics by Uche B, Camidoh & Yung D3mz. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.