AV and Victony Lyrics

B&B (Booze & Bumbum) is a new single dripped by AV featuring Victony, this song was produced by Ktizo, read the lyrics to ’B&B’ and sing along.

AV & Victony – B&B Lyrics

Another world

I get party for my yard
Booze and bum bum go dey
As money don dey for my hand
No dey follow me dey play o
Ebelebe dey for yard o
Music don start to play

If you carry your woman to my party
Then wahala go dey o
Hmm hm mogbe, Jaiye, eshe o o yeah
Uhh whao what yeah yeah
Hmm hm mogbe, Jaiye, eshe o o yeah

Nuh nuh yeah
Many people dey for here o
Cain and Abel don start to fight for Toyin Tomato
Even Aliko Dangote oh oh
Chimamanda sef dey for here oh
Them dey for here oh

How many bottles you go take oh
How many waist go rotate
How many gbana you go sss
How many craze you go haze
How many how many how many how many

Booze and bum bum go dey
How many how many how many
Booze and bum bum go dey
I get party for my yard oh
Booze and bum bum must dey

Many many Nicki Minaj oh
Beyonce sef dem dey
How many guys I go format o
Space for bum bum must dey
One wey big pass extra large o
One wey big pass bombay

Hmm hm mogbe, Jaiye, eshe o o yeah
uh whoa whoa yeah yeah
Hmmm hm mogbe, Jaiye, eshe o o yeah
Nuh nuh yeah
Many people dey for here o
Cain and Abel don start to fight for Toyin Tomato
Even Aliko Dangote ohh
Chimamanda sef dey for here oh
Them dey for here oh

How many bottles you go take oh
How many waist go rotate
How many gbana you go sss
How many craze you go haze
How many how many how many how many
Booze and bum bum go dey

How many how many how many
Booze and bum bum go dey
How many bottles you go take o
How many waist go rotate
How many gbana you go sss
How many craze you go haze
How many how many how many how many
Booze and bum bum go dey
How many how many how many
Booze and bum bum go dey

Read Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

TAGS

This is the end of B&B (Booze & Bumbum) Lyrics by AV Ft Victony. If you discover any mistake in the song lyrics, please send the correct lyrics by using the Contact Us form.

Thanks for checking out Celebnob Lyrics more lyrics here.